Escuchar "temptations" Amazon Music Unlimited (ad) Prueba Gratis 30 días

Letra de temptations

(BGRZ, this is a banger)How do you love like that? Your eyes no dey dry water Today, I dey on this one Tomorrow, that one If it wasn't for you Wetin a boy for do?In all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong You see all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong Oh-oh, ohMy Rizla When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, oh My day one From way back, you dey there You no give upWhen I don backslide in my passions, and in my prayers When I no get occupation Only you see my potentials I don't even keep up with my familyBarely even post my picture on Insta' Cannot deny that I got issues, sadly But you dey for me today You dey tomorrowMunagi, e go be forever All the things you wish for me, I wish for you Me and you together, foreverIn all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong You see all of these temptations, temptations Wey dey inside my life, you still hold me strong Oh-oh, ohMy rizla When I dey down, I roll one To go back up Oh-oh, ohMy day one From way back, you dey there You no give up