Escuchar "Boys Dey Hungry For Town" Amazon Music Unlimited (ad) Prueba Gratis 30 días

Letra de Boys Dey Hungry For Town

Everyday, everyday, everyday I dey tell them sey Boys dey hungry for town, oo I dey sing, i dey dance I dey tell them sey Suffer too much for Africa oo Suffer too much for Africa ooEvery day, I dey tell them sey Boys dey hungry for town, oo (Boys dey hungry for town, oo) I dey sing, I dey dance I dey tell them sey Suffer too much for Africa oo (Boys dey hungry for town, oo)When you open the newspaper And see the way dem dey steal When boys dey hungry for town, oo (Boys dey hungry for town, oo) When you open the newspaper And see the way dem dey steal When suffer too much for Africa oo (Boys dey hungry for town, oo)You go the Niger Delta area I say, suffer too much for there oo (Boys dey hungry for town, oo) Go Congo, go Kenya, go Uganda, go Zimbabwe I say, suffer too much for there oo (Boys dey hungry for town, oo) Go Somalia, go Ethiopia, go Côte d'Ivoire, go South Africa I say, suffer too much for town oo (Boys dey hungry for town, oo)Boys dey hungry Girls dey hungry Suffer too much for Africa oo (Boys dey hungry for town, oo) I say, suffer too much for Africa ooBoys dey hungry for town, ooBoys dey hungry for town, ooSuffer too much for Africa oo